Kaaki ghana biography of michael
Kaaki ghana biography of michael w!
Kaaki ghana biography of michael
Kaakie
Kaakie
Grace Kaki Awo Ocansey (dem born am March 28, 1991), popularly she be known as Kaakie, be Ghanaian dancehall artist.[1][2] She sign ein first record deal plus Xtra Large Music.[3] Kaakie be music lover de time wey she dey grow wey she san dey tie chaw different genres of music wey she do chaw karaoke versions for de ones wey she dey cherish.
At de university, opportunity come wey she for feature for one of de reality shows for TV top wey dem dey bell am “Stars Of The Future”. She dey part of de singing competition wey run for Ghanaian TV top for weeks; but unfortunately, dem evict am along de way (dem rate am 5th).
From der, she come meet plus renowned Ghanaian Sound Engineer/Executive Producer, JMJ Baby (Joshua Raphaelson) – Courtesy Charter House – wey she sign to ein record label – XTRA LARGE MUSIC.[4]
Ein education
[edit | edit source]Kaakie get ein basic education for St.
Martin De Porres Basic School wey